Purity – “E No Matter” ||

Emerging Gospel artist, Purity releases new inspirational single titled “E No Matter”.

“E No Matter” is a song of hope. It was written to encourage everyone struggling out there to have faith in God for a breakthrough.

According to Purity, the song was inspired by a particular time when she was experiencing difficulty and God came through for her.

Download

LYRICS

Verse1:

E don tey wey you dey hustle
E don tey wey you dey struggle for life
Know say one day e go better,ah ah ah
E no matter wetin you dey go through,e no matter wetin you dey face,for your life today,one day e go better ooo
No give up your faith at all, because God dey there dey wait for you
When e reach your turn,e go bless you sotey
People,Dem go come dey celebrate with you that day

Chorus:eshe(*2)iwor loba atobiju ehhh
Our father,who dey for heaven,halloweth be to your holy name,alagba inor
The oba wey dey always dey there for us o

Verse2:see brother Joseph,him own dream na to become great for life,but him brothers no wan use eye take see am,but at the end of the day,e become great
Brother job nkor,Dem tell am make e curse God and die,e no do am at all,at the end of the day,e get a testimony
So you see,today,no give up your faith
Believe say the way God do am for their two for bible,e go do am for you,just help me thank this God o

Verse3:you are the lord,that is your name,you no go ever share your glory with anybody eh
I go call you beautiful names like aladewura oh
Na you be the lion of the tribe of Judah, ancient of days there is no one like you, omnipotent, omniscience,I am that I am,arabata ribiti eh,aribiti rabata oh oh oh
Oluwa mi,I bow before your throne,I worship you my God,cos na you deserve,all of my praises

Ending:lord you’re worthy(*2),komasi ooo,kosi o

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *