Indie Gospel Artiste, Peculiar Releases New Single ”Wonder” (1 & 2 ) | @toj_pecky, @Mmercychinwo |

Indie Recording Gospel Artiste Peculiar has released her long anticipated single ”Wonder” featuring Mercy Chinwo.

”Wonder” is the third single of the amazing and fast raising gospel artiste PECULIAR. The song has two very groovy
versions expressing thanksgiving to God for His love and favour. Featuring the vocal power house Mercy Chinwo, the
duo makes its irresistible to ignore.

Get your praise on y’all as we celebrate God’s unmerited love, favour and blessings.

‘Wonder’ version 1

Download

‘Wonder version 2’

Download

LYRICS OF WONDER

Intro
oh oh oh oh …..i get testimony

chorus1
make una come o
gather together
make una come hear wetin my God o
en dey make me dey wonder eh
(repeat x2)

verse 1
when I look front na wonder
when I look back I ponder
when I look left I shudder
I look to my right oo
I shout halleujah
no be say I too fine
no be say I too know
no be say I too holl
no be say I too much
no be say I too waka
I too sabi
I too dey
but my God en too much oo

chorus 2
Na wa I dey wonder
I dey gbadu for ur wonder
sometimes I dey wonder if na me better pass the others
hey!
This God na wire eh
na my testimony

(repeat chorus1)

(Mercy chinwo)

verse 2
Na u dey make smile
na u dey make body dey sweet me o
this God na wonder hee
(na wonder hee)
everything I ask you dey give me
even food I chop you provide am
duet: oh oh oh oh oh
you be wonder eh eh

PECULIAR
Duet:
shebi I too fine,
Abi I too dey
this God na wire eh
hey
So why you dey do all the tins you dey do(3x)
this God na wire eh

(repeat chrous 2)
(repeat chorus 1)

chant
(Na wa)
For the way you love me
(Na wa)
The way you dey take dey bless me
Hey
This God na wire eh
Goodness and mercy dey follow me up and down
i no geti wahala
God dey for my side oh oh
Na wire eh

(repeat chrous 1)

Adlips…

Naaa wa

 

WONDER VERSION 2

Intro
Le le le le oh
i dey wonder

chorus1
make una come o
gather together
make una come hear wetin my God o
en dey make me dey wonder eh
i see en blessings all around
(repeat x2)

verse 1
when I look front na wonder
when I look back I ponder
when I look left I shudder
I look to my right oo
I shout halleujah
no be say I too fine
no be say I too know
no be say I too holl
no be say I too much
no be say I too waka
I too sabi
I too dey
but my God en too much oo

chorus 2
Na wa I dey wonder
I dey gbadu for ur wonder
sometimes I dey wonder if na me better pass the others
hey!
This God na wire eh

(repeat chrous 1 2x)

vs 2
You dey hear me when i call
Bad tin no fit reach my side oh
Baba mi lo ke
i dey wonder
say na which kin God be this
wey no get Him make at all oh
Everybody gbe Oluwa ga
(repeat verse)

ye le le le (2x)

 

shebi I too fine,
Abi I too dey
this God na wire eh
hey
So why you dey do all the tins you dey do(3x)
this God na wire eh

(repeat chorus 2)
(repeat chrous 1 x2)

chant

chant
(Na wa)
For the way you love me
(Na wa oh)
The way you dey take dey bless me
Hey
This God na wire eh
Goodness and mercy dey follow me up and down
i no geti wahala
God dey for my side oh oh
Na wire eh

Go down..
i will never ever go down

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *