AUDIO: D-Redeemed Crew – ”Christmas Sweet” | Feat. Osas ||

D-Redeemed crew is a group of talented, spirit filled worshippers led by Obanor Osaro saddled with the task of touching lives with God’s gift in them.

Their message are channeled towards revival, refreshing, redemption and deliverance. Cjeck out their debut single titled ”Christmas Sweet”, it is just a tip of the iceberg of what God will do through them.

According to the Group leader, he said ”Considering the abuse of Christmas celebration, it became expedient for me by God’s leading to put into melody what Christmas is all about and it’s significance to mankind. Hence the song Christmas sweet”.

Download

Lyrics

INTRO
E good make we know
the reason why this pikin come
Na to give us joy
And peace of mind o
E good make we know the reason
Why we dey celebrate
Jesus Christ was born

Verse 1
Angels dey happy
And the wise men dey waka
For this pikin wen don come e o
Resp: from heaven to earth
Wetin Lizzy carry begin to dey jolly
For this pikin wen Mary carry o
Resp: from heaven to earth
E good make we know

Chorus 1
E good make we know
the reason why this pikin come
Na to give us joy
And peace of mind o
E good make we know the reason
Why we dey celebrate
Jesus Christ was born
Our hope of glory

Chorus 2
Wonderful Counselor
Mighty God
Prince of Peace
Everlasting papa
Christmas e sweet e o

Verse 2
We join the angels today
To celebrate this pikin o
wen baba God send to us oh oh oh
Na jolly jolly we dey o
Even as we worship o
This pikin wen Mary carry ooo

Chorus 1&2

Bridge
As we dey jolly nor forget
Say na God pikin u be
Nor do magomago
E nor good e o
Yes there is grace and there is mercy
Nor abuse am o
You be king and priest
Make you nor forget
E Good make we know

Chorus 1&2

Christmas e sweet e o

Leave a Comment